FG don remove federal tertiary institutions from IPPIS
Federal Government don shutdown Integrated Personnel and Payroll Information System (IPPIS) for Federal Tertiary Institutions. Director of Press for the Accountant General office, Bawa Mokwa,

Federal Government don shutdown Integrated Personnel and Payroll Information System (IPPIS) for Federal Tertiary Institutions. Director of Press for the Accountant General office, Bawa Mokwa,

Di Federal Government don re-establish one 7-member committee wet go renegotiate di 2009 agreements wey involve university unions. Di Minister of Education, Prof. Tahir Mamman,

Nigeria Hydrological Services Agency (NIHSA) don talk say Cameroon Authorities don confam their decision to close the tap wey dem dey use pour extra water