
Police Don Put Nigeria On High Alert Over Planned IMN Protest — IGP Disu Warn
Di new Inspector-General of Police (IGP), Olatunji Disu, don tok say di Nigeria Police Force don put all officers on high alert, as dem warn

Di new Inspector-General of Police (IGP), Olatunji Disu, don tok say di Nigeria Police Force don put all officers on high alert, as dem warn

As rain dey beat different parts of the country, Nigeria Hydrological Services Agency (NiHSA) don warn say heavy flood go jam 198 local government areas

Member of House of Representatives, Alex Ikwechegh, don dey hold for police detention for physically assaulting e-hailing app driver, Stephen Abuwatseya, for Abuja. FCT Police

Minister of FCT, Mr Nyesom Wike don comot 21 heads for parastatals, agencies, and government companies for FCT Administration with immediate effect. Mr Anthony Ogunleye,


Di Minister of di Federal Capital Territory (FCT), Nyesom Wike, don yan warning give landlords wey dey get properties wey dey scatter di original plan