
Dem don confirm Trump former personal Lawyer as US judge
US President Donald Trump former personal lawyer don get Senate confirmation on Tuesday to become federal judge for appellate court with lifetime appointment. Despite serious

US President Donald Trump former personal lawyer don get Senate confirmation on Tuesday to become federal judge for appellate court with lifetime appointment. Despite serious

US President Donald Trump don confront South Africa President Cyril Ramaphosa for White House meeting on Wednesday. Trump show one video wey e talk say

US Federal judge for Seattle don temporarily block President Donald Trump order to change birthright citizenship wey suppose start for February. The judge, John Coughenour,

US President-elect, Donald Trump, don talk say e go consider pardoning people wey involved in the 2021 US Capitol riot on him first day back

Di Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) don urge people to stay alert and take preventive steps, as cerebrospinal meningitis and Lassa fever cases dey

The Nigerian Education Loan Fund (NELFUND) don share N11 billion to 90,000 students for fees and stipends within six months. The Fund’s Managing Director, Dr.
The US Supreme Court don quash efforts wey individual States make to stop Donald Trump from running as presidential candidate for November election. The Justices

Florida Governor Ron DeSantis don drop out from the 2024 US presidential race and e don endorse Donald Trump. This surprise announcement happen before the