Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) talk say Naija no dey at risk yet from the Human Metapneumovirus (HMPV) infection, wey don put plenty people,
World Health Organisation (WHO) don yan say dem don expand partnership to help pipo get better access to COVID-19 technology, knowledge, and clinical data. Dem