
South African government don deny help to trapped illegal miners
About 4,000 illegal gold miners don hide underground for South Africa after di government cut off food and water to force dem come out. Dem

About 4,000 illegal gold miners don hide underground for South Africa after di government cut off food and water to force dem come out. Dem

Transmission Company of Nigeria (TCN) don talk say dem dey work to fix national grid wey shake yesterday for 11:29am, cause blackout for some parts

Republican candidate, Donald Trump, don win re-election as U.S. President, beat Kamala Harris. E go return to the White House as the 47th President after

Minister of Power, Adebayo Adelabu, talk say frequent grid collapses na because of vandalism and bad maintenance. E receive report from committee wey dem set

The panel wey investigate Team Nigeria’s issue for Paris 2024 Olympics don recommend N8 million compensation for Favour Ofili. For the 54-page report, the committee,

Federal Government don shutdown Integrated Personnel and Payroll Information System (IPPIS) for Federal Tertiary Institutions. Director of Press for the Accountant General office, Bawa Mokwa,

Di Minister of Information, Mohammed Idris, don talk say President Bola Tinubu don order make dem free di minors wey dem arrest during di #EndBadGovernance

Federal Government don talk say dem go continue to prioritize the wellbeing of Nigerians anywhere dem dey, and go make sure say dem safe at

Canada don cut di number of immigrants wey dem go allow enter di country from 500,000 over di next three years. Prime Minister Trudeau talk

The International Monetary Fund (IMF) don show concern about the inflation rate wey don rise to double digits for Middle East and Sub-Saharan Africa. For