
Sunday Oliseh talk say if conditions dey alright, e go gree take Super Eagles job
Former Nigerian international, Sunday Oliseh talk say if dem fit put better conditions for ground, he go fit waka with the Super Eagles as coach.

Former Nigerian international, Sunday Oliseh talk say if dem fit put better conditions for ground, he go fit waka with the Super Eagles as coach.

Haiti Prime Minister Ariel Henry don agree to resign after say pressure dey increase and violence dey rise for the country. This one happen after

The Inspector General of Police, Kayode Egbetokun, don direct say make dem immediately deploy mobile police unit go the Kuriga community for Chikun Local Government

Senator Abdul Ningi, wey dem suspend for three months sake of him talk say the 2024 budget get N3 trillion wen no suppose dey inside,

Team Nigeria don move to the fourth position for the overall medals table for the ongoing African Games for Ghana with ten gold, eighteen silver,

The United Kingdom (UK) don start the implementation of the dependants’ ban on migrant caregivers. For one post wey dem share for their X handle

The Senior Staff Association of Nigerian Universities (SSANU) and the Non-Academic Staff Union (NASU) don declare a 7-day warning strike to demand payment of FOUR

Di Senate don inaugurate one 17-member ad-hoc committee to investigate di Ways and Means and di Anchor Borrowers Programme of di Central Bank of Nigeria.

Di Nigeria Football Federation (NFF) don name two new players wey go join di Super Eagles squad ahead of two friendly matches wey dem go

Former Ivory Coast President Laurent Gbagbo don agree to run as presidential candidate for di 2025 elections on di platform of im party, di African