President Tinubu go waka go Riyadh, Saudi Arabia, today, November 8, for di Saudi-Africa Summit wey dem plan for Friday, November 10. According to statement from hin Special Adviser on Media and Publicity, Ajuri Ngelale, for di summit, Tinubu go talk about how Nigeria dey serious about attracting more Foreign Direct Investment and expanding business partnerships. E go also discuss ongoing economic reforms. Dem go yarn about joint action, political coordination, security matta, economic transformation, and investment cooperation for di summit.
-
26, Keffi Street, Off
Awolowo Road, Ikoyi, Lagos -
+234 810 013 0349
09090001905