President Tinubu don order make dem free di minors

President Tinubu don order make dem free di minors

November 5, 2024

Di Minister of Information, Mohammed Idris, don talk say President Bola Tinubu don order make dem free di minors wey dem arrest during di #EndBadGovernance protest, after people show concern.

Di Minister talk am after him meet with di President yesterday. E also talk say di Ministry of Humanitarian Affairs go make sure say di minors welfare dey okay and dem go help reunite dem with their parents or guardians.

Tinubu also order make dem investigate di law enforcement officers wey arrest di minors, and any officer wey wrong go face di right punishment.

RAED MORE RECENTS NEWS HERE https://naija102.com/kenya-high-court-don-lift-the-order-to-swear-in-the-new-deputy-president/

More Posts