Olopa Throwey Gas For Protesters Wey Dem Ban And Eh Don Leave Pikins For Hospital Inside Kenya.

July 13, 2023

Fifty-three pikin dem don rush go hospital for Nairobi after police throw tear gas inside their class during protests.

Dr. Aron Shikuku from Eagle Nursing Home hospital talk say dem don stabilize the pikin wey faint.

The opposition bin call for the protests sake of the high cost of living, but the government ban am. People still enter street protest anyhow, and e don turn violent. The controversial increase wey include doubling of fuel taxes and imposition of 1.5% levy on top workers salary to fund new houses. Government talk say dem need the increase to pay off debt and create job opportunities for young people, but court don suspend the law based on constitutional concerns.

More Posts