The Nigerian Financial Intelligence Unit don EXPOSE how di Indigenous People of Biafra (IPOB), Bandits, and other terror groups dey allegedly FUND terrorist activities for Nigeria through global crowdfunding and on sports betting platforms.
Di financial intelligence unit also reveal how IPOB dey receive funds through affiliates for 22 countries wey don register at least 27 entities under di group’s name.
Dem share di details of di development for one newsletter by di NFIU’s Counter-Financing of Terrorism Department wey dem release yesterday.