Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Serena Don Comot For Di Cincinnati Open First Round

August 18, 2022

British number one Emma Raducanu pour sand sand for Serena Williams farewell tour after he beat the American legend like small pikin for the Cincinnati Open first round.

40 years old Williams dey plan to retire after the US Open wey go start on August 29, lose 6-4 6-0 for wetin fit be her second to the last event of her career.

The 23-times Grand Slam champion no sharp and her 19-year-old opponent punish her well well.

Reigning US Open champion Raducanu go play Victoria Azarenka for round two.

More Posts