Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Senate don Rejects Electoral Act Amendment Bill

November 29, 2023

Senate don reject bill wey talk say dem fit change legislator wey waka, die, or seat empty by just nominating pesin instead of doing fresh election. Sen. Sunday from Kogi-West carry the matter come, talk say make political parties fit nominate person if vacancy show, instead of INEC doing another election. Senate no gree as dem reject am well-well, even after Sen. Akpabio yarn say make dem shine eye well to check say e no clash with other laws. Sen. Sunday no gree withdraw the bill, talk say make dem send am go ad-hoc committee for constitution matter. When dem do voice vote, senators reject the bill sote e shock.

More Posts