Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Real Madrid Dey Open To Sell Casemiro To Manchester United For Deal Wey Fit Pass £60m

August 19, 2022

Real Madrid go dey open to sell Casemiro to Manchester United for a potential deal wey fit pass £60m.

Talks between the two clubs with United don dey enter gear two wey dey give Man United liver say true true dem fit buy the player possible.

Real Madrid coach Carlo Ancelotti gbadun the 30-years-old too much.

More Posts