Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

Protesters wey dey target Embassies for DR Congo don chop Tear-Gas

February 13, 2024

Police dey use force control small number of protesters wey dey gather for outside foreign embassies for Democratic Republic of Congo’s capital, Kinshasa.

The protesters talk say Western diplomats dey support Rwanda, wey dem accuse say e dey support the M23 rebel group wey dey cause wahala for the eastern part of DR Congo.

Rwanda don always deny the accusation. Plenty police dey guard UK, US, and French embassies.

More Posts