Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

A$AP Rocky Don Plead Not Guilty On Top Charges

August 19, 2022

 Rapper A$AP Rocky don plead not guilty to two charges of assault with a firearm in connection with one shooting wey happen for Hollywood last November.

Dem tok say the music star wey him real name na Rakim Mayers, been carry gun point for him former friend when argument burst out.

Prosecutors say he later fire the weapon two times for the direction of the victim, wey later get small injury.

The 33-year-old, wey been get two US number one albums, fit face up to nine years inside prison if dem find am guilty.

More Posts