Independent National Electoral Commission (INEC) don talk say dem never announce date to start Continuous Voter Registration (CVR) and replacement of lost Permanent Voter Cards (PVCs).
Chief Press Secretary to INEC Chairman, Rotimi Oyekanmi, yarn for statement say dem see one false report wey dey go round say CVR and PVC replacement go start on May 27.
He call di report lie, come beg di public make dem no believe di fake information.
READ MORE RECENT NEWS HERE https://naija102.com/federal-government-don-launch-new-revenue-platform-say-dem-go-put-remita-inside/