Troubled former Governor of the Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele, don tell Senate President Godswill Akpabio say make he pay am N1 billion as compensation for defamation.
Dis one come after Senate President talk say the federal government no sabi the crime to charge Emefiele with, based on the many bad things wey happen during im time as CBN governor.
Emefiele talk say the comments wey Akpabio yan no good at all, say e spoil im name and e con make people believe say na him dey cause Nigeria’s wahala for economy.