Flying Eagles go face Egypt, South Africa, and Morocco for the group stage of the AFCON U-20 tournament.

Flying Eagles beat Cote d’Ivoire 2-0 for Friendly first leg match

February 27, 2025

Nigeria Flying Eagles beat Cote d’Ivoire Young Elephants 2-0 for di first leg of two friendly matches wey dem play yesterday.

Both teams go jam again for di same venue on Friday as dem dey prepare for dis year Africa U20 Cup of Nations wey go shele from 26 April go reach 18 May.

Cote d’Ivoire wey be host dey for Group A alongside DR Congo, Ghana, Tanzania and another team from Central Africa. Flying Eagles dey for Group B wey get Egypt, South Africa and Morocco.

READ MORE RECENT NEWS HERE https://naija102.com/zelensky-go-meet-trump-for-washington-to-sign-minerals-deal/

More Posts