FIFA don yarn Brazil say if dem intervene and elect new president for January without waiting as dem talk, dem fit suspend the national teams and clubs from international competitions. Dem talk this one for a letter wey dem send to one Brazilian soccer executive. The isshue start when a Rio de Janeiro court remove Ednaldo Rodrigues and all hin appointees from office on December 7 based on wahala for hin election last year. FIFA dey against government and third-party interference for their member associations, and if Brazil no gree follow their call, e fit mean say Brazil go miss major competitions until dem settle the matter.
-
26, Keffi Street, Off
Awolowo Road, Ikoyi, Lagos -
+234 810 013 0349
09090001905