The Federal Government don adopt Tai Solarin University wey dey Ogun State as Federal University.

Federal Government don adopt Tai Solarin University wey dey Ogun State as Federal University

March 10, 2025

Federal Government don adopt Tai Solarin University of Education (TASUED) wey dey Ijagun, Ogun, as federal university. TASUED wey Ogun state government establish for 2005, na Nigeria first specialised university of education. President Bola Tinubu, na him approve the adoption, talk say TASUED’s transition to Federal University of Education na strategic move for Federal Government to boost teacher education, and also improve the quality of instruction for all educational levels.

READ MORE RECENT NEWS HERE https://naija102.com/nafdac-don-reopen-onitsha-drug-market-after-dem-carry-out-sanitisation-operation/

More Posts