Erik Ten Hag go still remain as the manager of Manchester United afta di club board review am post-season.

Erik ten Hag go remain Manchester United manager after thorough review by the club

June 12, 2024

Erik Ten Hag go still remain as the manager of Manchester United afta di club board review am post-season.

United start dia review immediately afta di FA Cup final win against Manchester City.

Ten Hag, wey bin dey holiday with im family for Ibiza, dey happy wit di outcome of yesterday’s review, even as United finish eighth last season, wey be dia lowest position for di Premier League era.

Dem talk say di club dey discuss wit di 54-year-old Dutchman about extending im contract, wey dey about to enter im final season, afta e join for Old Trafford for summer 2022.

For more news https://naija102.com/blog/

More Posts