Appeal Court don nullify Governor Dauda Lawal election for Zamfara State, six months afta di governorship election. Lawal of di main opposition Peoples Democratic Party (PDP) bin win di March 18 governorship election, but di tribunal talk say e no get merit. Now, di court don order INEC make dem run fresh election for three local government areas wey election no happun before or where results no dey count. Di areas be Maradun, Birnin-Magaji, and Bukkuyum.
-
26, Keffi Street, Off
Awolowo Road, Ikoyi, Lagos -
+234 810 013 0349
09090001905