
Marcus Rashford don join Aston Villa on loan from Manchester United
Aston Villa don complete loan signing of Manchester United forward, Marcus Rashford. Di 27-year-old Rashford don join Villa on loan till di end of di
Aston Villa don complete loan signing of Manchester United forward, Marcus Rashford. Di 27-year-old Rashford don join Villa on loan till di end of di
The UEFA Champions League group stage go get final day action tonight as 25 out of 36 teams never sabi their fate. All 18 matches
Di draw for di 2025 Africa Cup of Nations (AFCON) go hold today, Jan. 27, for Rabat, Morocco. Nigeria Super Eagles dey Pot 1, wey
Confederation of African Football (CAF) don disqualify Congo from 2024 African Nations Championship (CHAN). CAF disciplinary board yarn say Congo use ineligible player, Mankou Elo,
Home-based Super Eagles don land for Group D of di 2024 African Nations Championship (CHAN) after six years away from di competition. Dem go face
Confederation of African Football (CAF) don postpone di 2024 African Nations Championship (CHAN) go August 2025. Di tournament wey Kenya, Tanzania, and Uganda go host,
Former world heavyweight champion Tyson Fury don retire from boxing. Di 36-year-old announce di decision for one video wey e post for him Instagram, where
Nigeria Football Federation (NFF) will today, Monday, in Abuja, present Éric Chelle as the new Head Coach of the Super Eagles. In a statement yesterday,
West Ham United don announce say dem don appoint Graham Potter as their new head coach on a two-and-a-half-year contract. The English manager go work
West Ham don part ways with their manager, Julen Lopetegui, after only 22 games in charge. Former Chelsea manager Graham Potter dey expected to take