
Sao Tome And Principe Team Don Land Uyo For AFCON Qualifier Against Super Eagles Of Naija.
President, Nigeria Football Federation (NFF), Ibrahim Gusau don put hand for chest give Naija pipo say the Super Eagles go take the match against Sao

President, Nigeria Football Federation (NFF), Ibrahim Gusau don put hand for chest give Naija pipo say the Super Eagles go take the match against Sao

Jorge Vilda, Spain’s Women’s World Cup-winning head coach, has been sacked amid the ongoing Luis Rubiales scandal. Montse Tome has been named as his successor,

The Nigeria Football Federation (NFF) don extend Jose Peseiro’s contract as the Super Eagles Head coach. The Director of Communications, Ademola Olajire, yarn this one

Africa’s highest-ranked football clubs go compete for the new “Super” competition, wey dem call Inaugural African Football League (AFL). The aim for this league na

Spanish football federation don call on their President Luis Rubiales to step down after he kissed player Jenni Hermosillo.Â

FIFA don yan say dem don suspend di Spanish football oga for now sake of di Hermoso kiss matter. Dem talk say di oga dey

Nigerian track queen, Tobi Amusan lost her cool with a journalist whorepeatedly demanded that she answer a question pertaining to doping charges laidagainst her after

Di Nigerian Super Falcons don enter top 10 for FIFA Women’s World Cup rankings wey just comot. Dem release dis ranking afta Spain win England

West Ham knack Chelsea 3-1 for one exciting match, even though Nayef Aguerd collect red card. This one come mean say Mauricio Pochettino still dey

Saudi Arabia Professional League club, Al Wehda don yan sey dem don sign Nigeria forward Odion Ighalo. Di 34-year-old player don sign two-year contract with