
NFF don suspend 14 NPFL referees because of poor officiating.
NFF Referees’ Development Committee/Unit don suspend 14 NPFL referees sake of dem poor officiating. Dem yan this one for letter wey Faith Irabor, Head of

NFF Referees’ Development Committee/Unit don suspend 14 NPFL referees sake of dem poor officiating. Dem yan this one for letter wey Faith Irabor, Head of

Novak Djokovic don win im seventh Paris Masters trophy and im 40th Masters title overall afta e beat Grigor Dimitrov 6-4 6-3 for straight-forward style.

Victor Osimhen, wey be Super Eagles and Napoli striker, don dey nominated for the 2023 CAF Africa Men’s Player of the Year award. CAF announce

Super Falcons of Nigeria don qualify for the final round of CAF qualifiers for di 2024 Olympic Games. Dem knack the Crux of Ethiopia 4-0,

WBC heavyweight world champion Tyson Fury and former UFC fighter Francis Ngannou recently squared off in a non-title fight in Saudi Arabia. Fury, who holds

Nigerian club Enyimba end their international season for an abysmal note as dem lose 3-0 to Wydad Casablanca of Morocco for the inaugural African Football

The process for the 2024 Federation Cup men and women competitions don start, as interested clubs dey register with the football associations for di 36

The Super Eagles of Nigeria have been ranked as the most valuable national team in Africa and are placed 10th in the world. Their squad

Nigeria 2026 FIFA World Cup qualifying day two match against the Warriors of Zimbabwe go shele for the Amarhoro Stadium, Kigali, on Monday the 20th

Algeria don agree to host the Palestine national football team’s upcoming matches as per request from the Palestinian FA. Palestine get plans to begin their