
Rivers United don narrowly beat USM Alger 1-0 for CAF Confederation Cup quarter-final
Rivers United don win USM Alger 1-0 for di first leg of their CAF Confederation Cup quarter-final match for Godswill Akpabio International Stadium, Uyo on

Rivers United don win USM Alger 1-0 for di first leg of their CAF Confederation Cup quarter-final match for Godswill Akpabio International Stadium, Uyo on

All di 10 Match Day 28 fixtures for di ongoing 2023/2024 Nigeria Premier Football League (NPFL) go happen on April 3, instead of dis weekend

The Federal Government don praise di outstanding performance of Team Nigeria for di just concluded 13th African Games for Ghana. Team Nigeria finish second for

Nigeria’s long jump star, Ese Brume, on Thursday for Accra, don win gold medal for di women’s long jump for di African Games wey dey

One Spanish court don rule say ex-Barcelona and Brazil footballer Dani Alves fit dey released conditionally from jail afta e don serve about a quarter

Former Nigeria forward Finidi George go dey in charge of di Super Eagles when dem go jam West African rivals Ghana for international friendly for

Nottingham Forest don collect punishment of four points sake of say dem violate Premier League profit and sustainability rules. An independent panel don decide say

Qatar go host di next five editions of di boys’ Under-17 World Cup from 2025 to 2029, while di girls’ tournament go happen for Morocco,

Former Nigerian international, Sunday Oliseh talk say if dem fit put better conditions for ground, he go fit waka with the Super Eagles as coach.

Team Nigeria don move to the fourth position for the overall medals table for the ongoing African Games for Ghana with ten gold, eighteen silver,