
Super Eagles don get date for World Cup qualifiers against Rwanda and Zimbabwe
Dates for di first two of di remaining six 2026 World Cup qualifying matches for Super Eagles don comot. Nigeria go travel go Rwanda on

Dates for di first two of di remaining six 2026 World Cup qualifying matches for Super Eagles don comot. Nigeria go travel go Rwanda on

Aston Villa don sign Paris Saint-Germain midfielder Marco Asensio and dem don agree deal for Chelsea defender Axel Disasi. Dem go join Villa on loan

Aston Villa don complete loan signing of Manchester United forward, Marcus Rashford. Di 27-year-old Rashford don join Villa on loan till di end of di

The UEFA Champions League group stage go get final day action tonight as 25 out of 36 teams never sabi their fate. All 18 matches

Di draw for di 2025 Africa Cup of Nations (AFCON) go hold today, Jan. 27, for Rabat, Morocco. Nigeria Super Eagles dey Pot 1, wey

Confederation of African Football (CAF) don disqualify Congo from 2024 African Nations Championship (CHAN). CAF disciplinary board yarn say Congo use ineligible player, Mankou Elo,

Home-based Super Eagles don land for Group D of di 2024 African Nations Championship (CHAN) after six years away from di competition. Dem go face

Confederation of African Football (CAF) don postpone di 2024 African Nations Championship (CHAN) go August 2025. Di tournament wey Kenya, Tanzania, and Uganda go host,

Former world heavyweight champion Tyson Fury don retire from boxing. Di 36-year-old announce di decision for one video wey e post for him Instagram, where

Nigeria Football Federation (NFF) will today, Monday, in Abuja, present Éric Chelle as the new Head Coach of the Super Eagles. In a statement yesterday,