Super Eagles don maintain dem 44th position for di latest FIFA ranking
Nigeria’s Super Eagles still dey hold 44th position for di latest FIFA men’s world ranking. For di ranking wey FIFA post today, di Eagles still
Nigeria’s Super Eagles still dey hold 44th position for di latest FIFA men’s world ranking. For di ranking wey FIFA post today, di Eagles still
Nigeria go host di 13th edition of di ECOWAS African Wrestling Tournament from March 4 to 10, 2025. National Sports Commission Chairman, Shehu Dikko, confirm
Ikorodu City don chop N3 million fine from di Nigeria Premier Football League (NPFL) because dem break league rules during Matchday 17 against Remo Stars
Ademola Lookman don win the 2024 African Footballer of the Year award in a historic event wey confirm him as one of the best players
Southampton don sack head coach Russell Martin after dem chop 5-0 for house against Tottenham Hotspur yesterday. Dis result don put Southampton for relegation wahala
Super Eagles and Super Falcons don make di final shortlist for Men’s and Women’s National Team of di Year at di 2024 CAF Awards. Ademola
FIFA President, Gianni Infantino, don confirm Saudi Arabia as di host for di 2034 Men’s World Cup. Di world soccer governing body also announce say
Akwa United don confirm say dia head coach, Muhammed Babaganaru, don resign. Babaganaru resign after di team draw 1-1 with Bendel Insurance last night. For
Six players from Champions League winners Real Madrid and four from Manchester City dey among di players wey make dis year FIFPRO World 11. For
Enyimba fight back from 2-0 down to draw 2-2 with defending champions Zamalek of Egypt for their CAF Confederation Cup Group D match in Uyo.