
Six people wey dem dey suspect say don die after ship collide with Baltimore bridge
Six people dey miss and dem dey assume say dem don die afta one container ship hit di landmark Francis Scott Key Bridge for di

Six people dey miss and dem dey assume say dem don die afta one container ship hit di landmark Francis Scott Key Bridge for di

The Nigerian Financial Intelligence Unit don EXPOSE how di Indigenous People of Biafra (IPOB), Bandits, and other terror groups dey allegedly FUND terrorist activities for

President Tinubu dey set to be the Special Guest of Honour for the burial ceremony of the soldiers wey dem kill for Okuama community for

Senegal’s opposition leader, Bassirou Diomaye Faye, don emerge as di favorite to win di presidential election afta several rivals don admit defeat. Millions of voters

The Armed Forces of Nigeria don confirm say collaboration with local authorities and government agencies across di kontri lead to di rescue of 137 pupils

The Senior Staff Association of Nigerian Universities don announce say dem don end their seven-day warning strike, to give government more time to do wetin

Australia go start to enforce stricter visa rules for foreign students dis week, as official data show say migration don reach anoda record high, wey

16 state governors don show support for the establishment of state police, according to one report wey dem present to the National Economic Council (NEC)

President Bola Tinubu don stop ministers, agency heads, and other government officials from traveling abroad with public funds for now. Inside one letter wey dem

Di president of Senegal talk say e no regret delaying dis year election, wey cause plenty deadly protests. Macky Sall, wey talk say e no