
UN relief agency for Gaza tok say dem no dey evacuate eastern Rafah
UNRWA don talk say dem no dey evacuate eastern Rafah, even as Israel military don tell people make dem commot from some parts of Gaza’s

UNRWA don talk say dem no dey evacuate eastern Rafah, even as Israel military don tell people make dem commot from some parts of Gaza’s

Lagos State Government don give 48-hour quit notice to people wey dey illegally occupy Ikoyi Towers wey dey for Lagos Island. Na di Commissioner for

The EFCC don come out refute di claims wey dey circulate for media say dem don release list of 58 former governors wey dem dey

After di gas explosion wey happen for Abeokuta wey claim one life last week, di Federal Government don talk say dem go stop to dey

Di negotiations wey dey go on for di new minimum wage don nack wall as di Federal Government and organized labor no fit gree on

The Ogun state government says it’s leveraging on the flood alert issues by the Nigeria Hydrological Agency and Nigeria Hydrological Services Agency (NIHSA) to mitigate

The House of Representatives Committee on Petroleum Resources, Downstream and Midstream don yan say based on wetin dem find, petrol products dey available for country,

The Federal Government don make one big step for dia commitment to improve transportation infrastructure for Nigeria as dem don inaugurate train operations for the

The wahala with Premium Motor Spirit (PMS) wey people dey call petrol still dey hot as di country dey face fresh gbas-gbos of fuel scarcity,

Minista of works, David Umahi, don talk say di Lagos/Calabar Coastal Highway dey expected to circle di entire Nigeria based on additional road design proposal