
Chelsea don announce Enzo Maresca as dia new manager.
Premier League side Chelsea don appoint former Leicester boss Enzo Maresca as dia new manager on a five-year deal to replace Mauricio Pochettino.Di Italian, wey

Premier League side Chelsea don appoint former Leicester boss Enzo Maresca as dia new manager on a five-year deal to replace Mauricio Pochettino.Di Italian, wey

Nigeria Deposit Insurance Corporation (NDIC) don talk say dem don start liquidation process of Heritage Bank Plc after Central Bank of Nigeria (CBN) revoke their

Federal Government don talk say President Bola Tinubu dey committed to national minimum wage wey go pass ₦60,000, as the nationwide strike by Organised Labour

President Bola Tinubu don direct Minister of Finance, Wale Edun, make e present di cost implications for new minimum wage within two days.Tinubu give dis

The leadership of the National Assembly and representatives of the Federal Government bin meet on Sunday evening with the leadership of organised labour to try

The Lagos Metropolitan Area Transport Authority (LAMATA) don announce say di 25 per cent discount wey dem give for fares on regulated public bus, ferry,

De Tripartite Committee go meet again on top de new minimum wage matter for Friday, May 31, 2024, as de Federal Government don send invitation

The South East Governors’ Forum don condemn the attack wey happen Thursday morning wey leave two Soldiers dead for checkpoint for Aba, Abia state. The

President Bola Tinubu don launch the recitation of the new National Anthem before a joint session of the National Assembly to mark the Silver Jubilee

The Federal Government don mandate all outgoing vice chancellors of federal universities to nominate their deputies to serve as acting vice chancellors. Dis directive na