
President Tinubu showcase ECOWAS achievements for AU mid-year meeting.
TINUBU SHOWCASE EOWAS AU

TINUBU SHOWCASE EOWAS AU

Governor Babajide Sanwo-Olu don earmark ₦5 billion for di construction of 14,000-bed permanent site for Agbowa, Ikorodu. Dis announcement come during di passing out parade

Federal Government don successfully sign agreement with di United Arab Emirates (UAE) to resume di issuance of visas to Nigerians, a development wey don spark

Nigeria don achieve significant decline for di cholera case fatality rate (CFR), wey drop to 2.9 percent, reflecting ongoing efforts to combat di deadly disease.

The Court of Appeal in the United Kingdom has dismissed the appeal by Process & Industrial Development (P&ID) challenging a previous judgment that halted the

The Nigeria Police Force go begin enforce the digitalized Central Motor Registry (e-CMR) on July 29, 2024, marking a significant step towards modernizing the nation’s

Supreme Court don order say funds wey dem allocate for Local Government Areas (LGAs) must dey paid directly to dem from di federation account henceforth.

Lagos State Government don announce say dem go completely close di road stretch from Osborne Foreshore Estate Phase 1 to Adeniji ramp. Dis closure na

President Bola Tinubu don announce di creation of di Federal Ministry of Livestock Development on Tuesday, wey signal significant step towards reforming Nigeria’s livestock industry.

The Lagos State Public Works Corporation (LSPWC) don announce di repair and rehabilitation of over 393 roads across di state for di first six months