WHO don declare mpox global health emergency
World Health Organization don declare say mpox outbreaks for Congo and other places for Africa na global health emergency. Dem don confirm cases among pikin

World Health Organization don declare say mpox outbreaks for Congo and other places for Africa na global health emergency. Dem don confirm cases among pikin

President Bola Ahmed Tinubu don launch the Defence Industries Corporation of Nigeria (DICON) Evolution Strategy and Road Map 2030. This plan dey aimed to give

Following widespread public outcry, Speaker of the House of Representatives, Tajudeen Abbas, don withdraw Counter Subversion Bill. The bill go give 10-year jail term for

Africa Centres for Disease Control and Prevention don declare Mpox, wey formerly dey called monkeypox, as public health emergency for di continent. For a briefing

Nigeria don launch 10-year National Elephant Action Plan after di country’s elephant population drop by 86% in di last 30 years. At di launch for

The members of the National Council of State, wey include former Presidents, Heads of Government, Senate President, Speaker of the House of Representatives, Governors, and

24 Nigerian Paralympic athletes go represent di country for di 2024 Paralympic Games wey go happen for France from August 28 to September 8. Nigeria

U.S. special envoy to Sudan, Tom Perriello, don talk say di peace talks to end Sudan’s 16-month war between di army and di paramilitary Rapid

Federal Government don talk say, with di new DICON Act wey President Bola Tinubu don sign into law, e don become mandatory for all government

Federal Government don talk say, with di new DICON Act wey President Bola Tinubu don sign into law, e don become mandatory for all government