
Kenya Senate don vote to impeach Deputy President Gachagua
Kenya Senate don vote to remove Deputy President Rigathi Gachagua in wetin be historic impeachment vote. Dem just need to find am guilty for one

Kenya Senate don vote to remove Deputy President Rigathi Gachagua in wetin be historic impeachment vote. Dem just need to find am guilty for one

INEC chairman, Prof. Mahmood Yakubu, don talk say di off-cycle governorship election for Anambra go happen on November 8, 2025. E yan this one during

Nigeria Centre for Disease Control and Prevention don raise alarm say infectious diseases dey increase for the country. Dr. Jide Idris, wey be Director-General, talk

Former Chelsea boss Thomas Tuchel don agree to be di next England manager. Di 51-year-old German go be di third non-British permanent manager for di

US don write letter give Israel, give dem 30 days say make them increase humanitarian aid access for Gaza or risk losing some military assistance.

Lagos Governor, Babajide Sanwo-Olu, don launch di commercial operations of di Red Line rail wey go fit carry about 500,000 people daily. Di train go

Di Federal Government don re-establish one 7-member committee wet go renegotiate di 2009 agreements wey involve university unions. Di Minister of Education, Prof. Tahir Mamman,

World Health Organization don approve Bavarian Nordic’s mpox vaccine for adolescents wey dey age 12 to 17, as dem consider this age group vulnerable to

Nigeria Customs Service (NCS) don extend their verification exercise for recovering import duties on illegally imported private aircraft by one month, from 14 October to

The new curriculum for basic schools go start nationwide from January 2025. Minister of Education, Prof. Tahir Mamman, talk am yesterday during meeting with stakeholders.