
NITDA don warn Nigerians about Malware weh dey steal banking details
NITDA don alert Nigerians about one new banking malware wey dey target users all over di world through advanced phishing attacks. According to NITDA’s Computer

NITDA don alert Nigerians about one new banking malware wey dey target users all over di world through advanced phishing attacks. According to NITDA’s Computer

South East and South-South Senators don join other stakeholders wey dey call for wider consultation on the Tax Reform Bills wey National Assembly go soon

US President-elect, Donald Trump, don talk say e go consider pardoning people wey involved in the 2021 US Capitol riot on him first day back

Federal Ministry of Health and Social Welfare don dismiss reports wey talk say COVID-19 variant XEC dey Nigeria, and dem urge citizens make dem no

Di University of Lagos Innovation and Technology Management Centre don promise to support innovators by helping dem get funding and connect dem to markets wey

French President Emmanuel Macron talk say he go name new Prime Minister “in di coming days” after Michel Barnier resign following no-confidence vote for parliament.

Nigerian Railway Corporation (NRC) don announce say dem go run special train services to mark di upcoming Christmas and New Year celebrations. For one statement

Nigerian senate no dey gree stop work on di Tax Reform Bill wey dem propose. Dem go still continue di legislative process, deny say dem

French government don collapse afta MPs vote no-confidence motion wey remove Prime Minister Michel Barnier from office. Di MPs vote massively against am, just three

Senate don tell dia Finance Committee make dem hold on for now on top di 4 tax reform bills wey dey cause wahala. Di mata