
Ethiopian Prime Minister don rule out any war with Eritrea over Red Sea access
Ethiopia’s Prime Minister, Abiy Ahmed, talk say his government no go seek war with Eritrea over access to the Red Sea, after regional officials and

Ethiopia’s Prime Minister, Abiy Ahmed, talk say his government no go seek war with Eritrea over access to the Red Sea, after regional officials and

Minister of Education, Dr. Tunji Alausa, don announce say all full-time Higher National Diploma (HND) graduates go fit mobilize for National Youth Service Corps (NYSC)

Both the Senate and House of Representatives don approve the State of Emergency wey President Bola Tinubu declare for Rivers State. Senate President, Godswill Akpabio,

Nearly 70,000 South Africans don show interest to move go US after Washington launch one program to resettle members of di country Afrikaner community. Di

Lagos State Government don talk say dem go close PWD rail crossing from Thursday, May 1, to make sure say commuters dey safe. Lagos State

President Bola Tinubu don swear in Retired Vice Admiral Ibok-Étè Ibas as di sole administrator for Rivers State. As Ibas talk to tori people for

Even as di international community dey condemn di attack, Prime Minister Benjamin Netanyahu talk say di heavy military action wey Israel launch for Gaza yesterday

Di Lagos State Special Committee on Renovation of Schools, wey Chairman Akeem Smith dey lead, talk say dis initiative na to take repair di bad

President Tinubu announce dis one for nationwide broadcast yesterday evening. E talk say di decision follow di serious political kasala wey don scatter governance and

Rwanda don cut diplomatic ties with Belgium with immediate effect, after Belgium try to maintain “neo-colonial delusions.” For a statement, Rwanda Ministry of Foreign Affairs