
CBN talk say di circular wey dey introduce new ₦5,000, ₦10,000 notes na fake
Central Bank of Nigeria (CBN) don dismiss viral report wey talk say dem don introduce two new notes—₦5,000 and ₦10,000. Dem bank say di report

Central Bank of Nigeria (CBN) don dismiss viral report wey talk say dem don introduce two new notes—₦5,000 and ₦10,000. Dem bank say di report

US President Donald Trump don announce new set of heavy tariffs, say e go help di country progress. Before Trump speech, one senior White House

Edo Governorship Election Petitions Tribunal don confirm say Senator Monday Okpebholo na di rightful winner of Edo State governorship election. Di tribunal dismiss di petition

Minister of Works, Senator David Umahi, don order make dem open Independence Bridge for Lagos sharp sharp, after dem first close am for maintenance and

National protest wey dem plan to pressure Zimbabwe President Emmerson Mnangagwa to resign don turn to shutdown as plenty people choose to stay house instead

Federal Government go close Independence Bridge (wey dey go Marina) from tomorrow, April 1, for important maintenance and repair work. Federal Controller of Works for

President Bola Tinubu don extend the tenure of Nigeria Immigration Service Comptroller-General, Kemi Nandap, go December 31, 2026. Nandap wey dem appoint as Comptroller-General on

Rolling Stone Africa don announce Nigerian Afropop star, Davido, as di cover star for dia March/April issue. For over ten years, Davido don help push

U.S. embassy for Chad don suspend the issuance of most non-immigrant visas for 90 days. State Department announce this yesterday, and na the first known

Bill wey go return Nigeria to parliamentary system of government and create office of Prime Minister as Head of Government, with the President as Head