
Court Don Give Go-Ahead For Abba Kyari N50m Release Ontop Property Declaration Charges.
Federal High Court wey dey Abuja don grant suspended DCP Abba Kyari bail of N50 million for case of asset declaration wey National Drug Law

Federal High Court wey dey Abuja don grant suspended DCP Abba Kyari bail of N50 million for case of asset declaration wey National Drug Law

Governor Dauda Lawal tok say di restructuring of government ministries and agencies na to reduce di cost of governance and improve di quality of service

President Tinubu don formally ask di House of Representatives to confirm di newly appointed service chiefs. All di new appointees don begin work for acting

Di President still approve di suspension of Excise Duties escalation for locally made products for our country. Special Adviser to di President on Special Duties,

During one televised “Ask the President” session with the Rwanda Broadcasting Agency (RBA), President Kagame talk say some people, especially coaches, dey involved for unethical

President Kiir don talk say e go run for re-election for di polls wey go be di first since South Sudan gain independence. No other

For one part of di Southern Nations, Nationalities and Peoples Region (SNNPR) wey dey get ethnic diversity for Ethiopia, di voters strongly support the creation

One group wey dem call Sugarte bin schedule July 7 for di start of di longest world kissing marathon for one popular amusement park for

Governor Agbu Kefas of Taraba state give the order when he do surprise visit go the state university to check how the institution dey. The

The Enugu State Government don express worry about the situation and the panic wey happen for the state on Wednesday. Dem yan say the ban