
NRC Don Close Down Deir Ekehen Station After Attack & Kidnapping
The Nigerian Railway Corporation (NRC) don carry mic yarn us say dem don close down deir Ekehen Station for Edo State until 19gboro, after the

The Nigerian Railway Corporation (NRC) don carry mic yarn us say dem don close down deir Ekehen Station for Edo State until 19gboro, after the

The Central Bank of Nigeria don match leg for ground say dem get enough new notes to waka round the country before the January 31st

Na one of the biggest English FA Cup wey shock everybody for present times as League Two side Stevenage produce one return to beat Aston

The seventh edition of the Beatz Awards happen for Muson Center for Lagos dis weekend, where we see pipo like Davido, DJ Lambo, Cohbams Asuquo

The government of Dubai don cancel deir 30 per cent shayo charges so dem go fit better tourism for the emirate. Dubai go also pause

The Nigerian Medical Association don shout on top the horrible killing of one deir members, Dr Uyi Iluobe, wey dem say na family members of

The Independent National Electoral Commission (INEC) don criticize all the pipo wey dey chook hand for buying of the Permanent Voter Cards and dose wey

The presidential flagbearer of the African Action Congress, Omoyele Sowore, don talk say the support wey the before President Olusegun Obasanjo dey give him opponent

South Africa Supreme Court of Appeal don order before President Jacob Zuma make hin go back prison after dem support one ruling say hin medical

The seventh version of the Beatz Award, happen for Muson Centre for Lagos dis weekend, where Davido, DJ Lambo, Cohbams Asuquo and others win prize