
Unto The AKATA Side; Man Wey Bin Wan Bully US President Joe Biden, Don Peme For FBI Attack.
One man wey post violent threats against President Joe Biden and oda officials for internet don kpai as FBI raid im house for Utah on

One man wey post violent threats against President Joe Biden and oda officials for internet don kpai as FBI raid im house for Utah on

Di National Population Commission (NPC) don yan say dem don arrange everything wey dem need to carry out di 2023 population and housing census. Clifford

The 14th Emir of Kano, Sanusi Mohammed, don meet di military leaders wey stage coup two weeks wey don pass for Niger. Di former Central

US Secretary of State Antony Blinken don talk say Russia’s Wagner mercenary group dey take advantage of the instability wey dey Niger. The country dey

Yesterday, di Senate don send di list of 45 wey dem don confirm as ministerial nominees to di Presidency. Senator Abdullahi Gumel, wey be di

President Bola Tinubu, wey be Chairman of Economic Community of West African States (ECOWAS), don tell Acting Governor of Central Bank of Nigeria (CBN) make

As e dey now, di military rulers for Niger don close di country airspace. Dem talk say anybody wey try violate dis closure go see

NARD don talk say dem go start daily peaceful protest from Wednesday to make sure say dem demands dey met. Dem write letter give the

Senegal don talk say dem dey ready to send soldiers enter Niger if di ECOWAS regional bloc decide say make dem do am. Di Foreign

As e dey happen for ground, di Nigeria Labour Congress (NLC) don give Federal Government one last warning to commot di lawsuit wey dem carry