
Military Ogas For Gabon Wey Do The Takeover Tok Say The Delay Of Democracy Na Only ‘For The Meantime’.
Gabon’s new military leader, Gen Brice Oligui Nguema, don talk say e go return the country back to democracy, but e never talk when exactly

Gabon’s new military leader, Gen Brice Oligui Nguema, don talk say e go return the country back to democracy, but e never talk when exactly

Governor Babajide Sanwo-Olu don launch the distribution of food boxes to 500,000 households wey dey vulnerable for Lagos State. During the flag-off for Lagos House,

President Bola Tinubu go waka go New Delhi, India, today, wey be Monday, for attend the G-20 Leadersā Summit. Im spokesperson, Ajuri Ngelale, for one

World Health Organisation (WHO) don yan say dem don expand partnership to help pipo get better access to COVID-19 technology, knowledge, and clinical data. Dem

Federal Government don yan say dem go give N825.819 million to FCT indigenes as compensation for di construction of di 4.2 km second runway for

Di Board of Trustees (BoT) of New Nigeria Peoples Party don suspend dia candidate for di February 25 presidential election, Sen. Rabiu Musa Kwankwaso, sake

Nigeria Hydrological Services Agency (NIHSA) don talk say Cameroon Authorities don confam their decision to close the tap wey dem dey use pour extra water

Members of Somalia National Consultative Council don agree to continue with one serious military attack against di al-Qaeda-affiliated al-Shabab militant group wey start for August

Di Federal Government don talk say dem go introduce di lifesaving human papillomavirus (HPV) vaccine to help women prevent cervical cancer from September 25, 2023.

President Bola Tinubu don give command to Ministers make dem ensure say dem transform di economy and make life beta for Nigerians without any plenty