
Federal goment don yan organized labour make dem follow court order, forget di nationwide strike matter.
Federal goment don yan NLC and TUC make dem park well for di nationwide strike wey dem plan. Dem talk say National Industrial Court don

Federal goment don yan NLC and TUC make dem park well for di nationwide strike wey dem plan. Dem talk say National Industrial Court don

Israeli President Isaac Herzog denies say Israel dey bomb Al-Shifa hospital for Gaza. According to reports from the hospital staff, dem talk say electricity don

JAMB don welcome Senate decision to investigate admission racketeering for universities. Dem talk say the exam body go fit clear their name for di matter.

LASWA talk say dem suspend ferry operations for Ipakodo ferry terminal for Ikorodu because water hyacinth don block ferries’ movement for water. Dem talk say

President Bola Tinubu don yan di Business community for Saudi Arabia say all di wahala wey dey stop Nigerian economy from dey easy to do

INEC don talk say Gov. Hope Uzodimma of APC na im win di Imo governorship election with 540,308 votes, wey make am beat 17 oda

The Federal Government talk say dem don plan two five-year policies wey go show road on how dem go boost production and investments for industry

Kenya President William Ruto don talk say the tough economic measures wey im government put na because e necessary to put di country back on

High Commission of Canada for Nigeria talk say, despite di fire wey happun for their office for Abuja, di visa application centres for Abuja and

Minista of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, don condemn di protest wey NLC and TUC do for Abuja Airport yesterday. E talk dis one