
Hamas talk say 70 people die for Israeli air strike for Gaza during the war.
Prime Minister Benjamin Netanyahu talk say Israel go increase the fight against Hamas for the next few days. E yarn say e don visit Gaza

Prime Minister Benjamin Netanyahu talk say Israel go increase the fight against Hamas for the next few days. E yarn say e don visit Gaza
Presidential spokesman Ajuri Ngelale talk say President Bola Tinubu go still waka enter states wey get political problem if e go fit affect di whole

NIMC don release new rules for changing date of birth, talk say e fit happen only once for person lifetime. Dem yarn say now, you

Ex-CBN governor, Godwin Emefiele, don talk say di tori wey dem yan say e steal money and do corrupt tins no true. E yan say

Angola don talk say dem dey LEAVE di oil producer’s organization, OPEC, because of wahala wey concern oil production quotas. Diamantino de Azevedo, wey be

Federal Government don reopen Third Mainland Bridge, wey dem close for one month sake of maintenance work. Lagos State Commissioner for Transportation, Oluwaseun Osiyemi, wey

Port Harcourt Refining Company for Rivers State don start operation again as di Federal Government bin promise say dem go make sure dem dey produce

Presido don yan di COMPANIES wey go enta di 50 percent slash of Inter-state transport fares wey im approve. For one post wey dem do

Colorado Supreme Court don rule say Donald Trump no fit run for president for their state next year, based on insurrection clause. Dem talk say

Minister of Women Affairs, Uju Ohanenye, don deny statement wey dem attribute to am for di “Morning Show” segment of one national TV, wey talk