
Boeing planes don dey grounded again for US afta di door of one 737 Max 9 blowout mid-air.
The US aviation regulator talk say 171 Boeing 737 Max 9 planes go dey grounded until dem sure say di planes dey safe. Federal Aviation

The US aviation regulator talk say 171 Boeing 737 Max 9 planes go dey grounded until dem sure say di planes dey safe. Federal Aviation

Central Bank of Nigeria (CBN) don yan say dem don share $61.64 million give foreign airlines through different Deposit Money Banks (DMBs). Acting Director of

President Bola Tinubu don give order make dem investigate di alleged payment of funds wey enta private account by di Ministry of Humanitarian Affairs and

UN talk say Africa growth rate fit slightly increase from 3.3% in 2023 to 3.5% in 2024, but global growth dey expect to slow down

AIG for Zone 2, Ari Muhammed, don order dismissal of two Police Inspectors, Sunday Adetoye (AP. No. 279495) and Ogunleye Stephen (AP. No. 223521), wey

Lagos State Government don remind public say Third Mainland Bridge repairs go continue, and Iyana Oworonshoki-Adeniji Adele bound go close for effective repairs. Closure, wey

Federal Government don extend free train rides for passengers reach Sunday, January 7, 2024. Nigerian Railway Corporation bin start the free rides on December 21,

Ernest Bai Koroma, wey be former president of Sierra Leone, don dey charged with four offences, including treason, for im alleged involvement for one failed

Air Marshal Hasan Abubakar, wey be Chief of the Air Staff, don approve di setup of Group Personal Accident Insurance Policy for all Naija Air

NNPC Limited don yan say dem no get kasala with independent petrol marketers on top “alleged subsidy” for Premium Motor Spirit (PMS). Dem talk say