
Lagos State don Ban di Use and Production of Styrofoam and Single-Use Plastics
The Lagos State Government don ban the use and distribution of single-use plastics, wey include Styrofoam, for the state. Commissioner of Environment and Water Resources,

The Lagos State Government don ban the use and distribution of single-use plastics, wey include Styrofoam, for the state. Commissioner of Environment and Water Resources,

President Bola Tinubu don talk say make dem quickly review global taxation, as e believe say na one sustainable way to balance the international tax

The US Congress don pass legislation wey go fund the government until early March, so e no go shut down partly on Saturday. The House

The Federal Airports Authority of Nigeria (FAAN) don talk say dem dey relocate dia headquarters from Abuja back to Lagos, wey be di original base,

Federal Capital Territory High Court don agree make the immediate past Governor of the Central Bank, Godwin Emefiele, fit travel comot from Abuja. Justice Hamza

Nigeria Centre for Disease Control and Prevention (NCDC) don activate their Lassa fever emergency operations center because of the increasing cases of the disease for


Zambia don begin administer oral cholera vaccine. Dem don distribute some doses for Matero township for Lusaka, where the outbreak strong pass. Health authorities talk

Inspector General of Police (IGP) Kayode Egbetokun don launch ‘Special Intervention Squad’ to tackle kidnapping for FCT. The squad get well-trained mobile police officers wey

President Tinubu don talk say make National Emergency Management Agency (NEMA) waka yan with Oyo State Government, so dem go fit helep the people wey