
NNPC Don Talk Say Dem No Get Plans To Increase Price Of Fuel For We Country
The Nigerian National Petroleum Company (NNPC) Limited don talk say dem no get any plans to increase the price wey dem dey sell petrol, wey

The Nigerian National Petroleum Company (NNPC) Limited don talk say dem no get any plans to increase the price wey dem dey sell petrol, wey

President Tinubu don direct the Ministry of Agriculture and Food Security to quickly release about 42,000 metric tons of maize, millet, and other goods wey

President Bola Tinubu don launch the construction of Renewed Hope City wey get 3,112 housing units for Karsana, Abuja. Our correspondent, Raliat Adenekan, talk say

Israel Prime Minister Benjamin Netanyahu talk say e no agree with the ceasefire way Hamas talk, say dem fit get “total victory” for Gaza inside

The Ekiti state goment don yan say dem go soon discharge di pupils and teachers of Apostolic Faith Nursery and Primary School wey dem rescue

The Federal High Court for Lagos don order di Federal Government to fix di prices of goods and petroleum products within seven days. Justice Ambrose

The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don raise Special Task Force for all their Zonal Commands to enforce di existing laws wey dey against

Dem don postpone di proposed meeting between di Senate and Security Chiefs wey concern Security for di country till 13th of February, sake of say

A cult leader for Kenya, Paul Nthenge Mackenzie, don waka go court to face charges of murder for di killing of 191 children, afta police

As e dey so, di Central Bank of Nigeria (CBN) Governor, Yemi Cardoso, talk say di inflation wey dey disturb Nigeria go drop from 28.92