
Nigeria and Qatar don sign plenty agreements wey cover different sectors, while Tinubu don assure investors say dem go tackle corruption and insecurity well-well
President Bola Tinubu don assure global investors say hin government go remove any obstacle wey dey make am hard to do business for Nigeria. Tinubu