
Federal Government Go Close The Third Mainland Bridge For 24 Hours To Take Carry-out Some Repairs.
The Federal Government don carry mic yarn us say dem wan close the Third Mainland Bridge for Lagos State starting from midnight of Saturday, October

The Federal Government don carry mic yarn us say dem wan close the Third Mainland Bridge for Lagos State starting from midnight of Saturday, October

The Nigerian National Petroleum Company (NNPC) Limited don tok say the plenty line up of fuel for some parts of Lagos and a few oda

Algeria don agree to host the Palestine national football team’s upcoming matches as per request from the Palestinian FA. Palestine get plans to begin their

Liberia dey head for one second round of voting for presidential election wey dey involve the current president wey be George Weah and e opponent

Federal Government don call on Nigerians and influential people from all levels to support the upcoming national launch of Human Papillomavirus (HPV) vaccine. Dis vaccine

House of Representatives don yan Public Accounts Committee make dem find out how Ministries, Departments, and Agencies of Federal Government take use di money wey

Super Eagles of Nigeria bin beat Mozambique 3-2 for one international friendly wey happun yesterday. Terem Moffi, Frank Onyeka, and Moses Simon all score for

US President Joe Biden dey go Israel on Wednesday to collect briefing about their plans against Hamas militants. US talk say Biden go hear how

The Court of Appeal for Abuja don cancel Senator Elisha Abbo election wey e win for Adamawa North district. For the judgment wey dem deliver

Amid the increasing public debt for Nigeria, the Federal Government don collect $1.5 billion concessional loan from the World Bank for budget support. The Minister