
Umahi talk say Federal Government go spend N3.8 trillion to fix underwater wahala wey dey Third Mainland Bridge
Federal Government don talk say dem go need about N3.8 trillion to repair Third Mainland Bridge for Lagos, after dem discover say serious wahala dey