
Home-based Super Eagles dey Group D for di CHAN 2024, go face Senegal, Congo and Sudan
Home-based Super Eagles don land for Group D of di 2024 African Nations Championship (CHAN) after six years away from di competition. Dem go face
Home-based Super Eagles don land for Group D of di 2024 African Nations Championship (CHAN) after six years away from di competition. Dem go face
Israel and Hamas don agree on Gaza ceasefire and hostage release deal after 15 months of war. Qatari Prime Minister Sheikh Mohammed Al Thani announce
Nigerian Communications Commission (NCC) don order telcos to block di USSD codes wey dem give nine banks because of unpaid debts. For di public notice
Nigeria headline inflation rate don jump reach 34.80% for December 2024, from 34.60% wey dem record for November 2024. For di latest Consumer Price Index
Confederation of African Football (CAF) don postpone di 2024 African Nations Championship (CHAN) go August 2025. Di tournament wey Kenya, Tanzania, and Uganda go host,
Zimbabwe ruling party, Zanu-PF, don dey plan to extend President Emmerson Mnangagwa term by two years make e reach 2030. Di party spokesperson, Farai Marapira,
Central Bank of Nigeria (CBN) don sanction nine banks because dem no put Naira notes for dia ATMs during di yuletide season. Di banks wey
National Assembly don promise say dem go complete electoral reforms before di off-cycle elections wey go shele dis year. Senate President, Godswill Akpabio, wey give
Former world heavyweight champion Tyson Fury don retire from boxing. Di 36-year-old announce di decision for one video wey e post for him Instagram, where
Negotiators go meet for Doha on Tuesday to finalize di details of di plan to end di Gaza war. Dis one happen after U.S. President